| Author |
Message |
   
Samba Matanga
| | Posted on Monday, February 23, 2004 - 12:06 pm: |
|
My people Samba Matanga don come again oh!!! The intention as always, is not to yab or belittle anyone. I am here to entertain you as usual and get u thinking… Ok Pyrates say they have submerged all ABC decks. Meanwhile dem dey blend 123 people for Nsukka and Uniben. Capo Wole go take big grammar confuse everybody that Pyrates no be Confra. Ahoy, na una cause this problem, make una think as una wan comot us from inside. Buccaneer, una dey try. My cousin Samba, you dey dish out 100k for the arrest of Alora bandits, my bros you go broke oh! I am happy that BAN is taking steps to uplift their general image. Kudos. Before I forget, one bucket dey leak for Yabatech (yellowman) abeg make una try patch am before e over flood the whole place. Aro mates..Baggars. Wetin dey? Mutiny and camp fire in Alpha marine patrol. Una try. As una no see who wan fight una, na so una begin dey use una self. Una worry oh. Vikings wake up!! The world is moving forward and leaving you behind. Very far behind…. Black Berets…aka two-two. Una quiet oh! Una no dey yarn? May be one day all of una go get meeting nominate one person wey still get complete fingers, make im type something for internet make we see. No be to dey answer Tiger for battle front, when brain dey involved make una show!! NBM aka Black Axe aka Ake… you never cease to disappoint. U have all the making of a great movement but wallow in a spirit of self-destruction. You dey fight for the black race, all the people wey una dey kill dem dey green? Make una do comot school. Go to Benin-City and see how Axemen are uplifting the dignity of the Black man. Omni Fire!!! And so we finally hear about Maphites. This is one of those groups that you can never hear anything positive about. No matter how little. Either they are killing or being killed. Now they and buccaneers are killing themselves in Uniben, guess who the referee is? Axemen. The saga continues… Koncerned Kman, yours was a very Kostly observation. I suspect say Sammy Young and baggars take your eye see something for Calabar. Them no do well because today you na graduate and I guess respectable professional, meanwhile some of the go be tout or don they open them own church. If all KK men had a quarter of the sense you have…. When I remember Arere water running from my eyes… That my Bird friend, if you remember Pycos, Obeche, Boabab, Rimi etc na blood na im go dey running. Eiye worry oh! Una be like Eze.. One week, one trouble. Time done dey pass for una. The biggest problem with Eiye is that their World Birds (graduates) have not only abandoned the flying (student) birds but also themselves. Na dat one be confusion break bones… Where Concerned Mafia Son? Tell your family members wey dey Nsukka say no be the way.. dem the carry sub machine gun dey pursue people for broad day light. Dem go just kill dem for nothing oh!! Fight no be Mafia way, make una keep am like that. Ha, I come hear say new style of confra don they come out for Rivers state. Them call some Ateke tom Boys, Bush boys, Italian, German boys, de Bam cult, Ijaw youth council. These are not students but touts in PHC, Okirika and Buguma. The question now is how are our so called confras better than this armed militia terror groups? Yawa dey Oh… |
   
C.J
| | Posted on Thursday, February 26, 2004 - 1:54 pm: |
|
GUY HOW FAR? NA WHO U BE, U DON YAB EVERY BODY FINISH, SO NA WHO U COME BE???? ABI U BE BOKINA FASO OR JUNGLE LORDS, OR ABI U BE DEGBAM. ILIKE U SHA, BECAUSE U DEY TALK YOUR MIND. |
   
Samba Matanga
| | Posted on Monday, March 01, 2004 - 11:15 am: |
|
''Cultists are human beings. They have the right to propagate whatever ideals they have within the ambit of the law. Clashes between cult groups in our campuses is not for supremacy but to fight the gap between the have and the have not. Children of haves see themselves as superior and by extension oppressors. Such clashes have economic undertones,'' Una see the kin thing wey some people dey write abi? |
   
Samba Matanga
| | Posted on Tuesday, March 02, 2004 - 10:55 am: |
|
Question time What do the following have in common 1. A presidential candidate in the last election. (was one a former governor and minister) 2. A former speaker in one of the oil producing south -south states (deposed after a long battle with his governor) 3. 2 local government chairmen in in another oil producing south-south state. (one is now dead, the other languishing in prison) Guess with names and confra. Samba Matanga will reveal later |
   
looku
| | Posted on Wednesday, March 10, 2004 - 9:33 am: |
|
So???????????? a week don pass no infromation, abi you jus dey look for make we notice you? |
   
Samba Matanga
| | Posted on Thursday, March 11, 2004 - 6:21 am: |
|
Mr Looku abi na lookman u bi? As nobody wan help me, I go give the answers in bits 1. The Presidential candiate is Jim Nwobodo 2.The former speaker is Heineken Lokpobiri of Bayelsa State 3. the local government chairman in jail is Daniel Asuquo of Akamkpa local govt Cross River state. If you know supply the confra... answer later |
   
Anonymous
| | Posted on Thursday, March 11, 2004 - 7:19 am: |
|
1. adventurer A.K.A. VIKINGS 2. NEO BLACK MOVEMENT A.K.A. BLACK AXE 3. PYRATES CONFRATERNITY |
   
looku (62.255.64.10)
| | Posted on Thursday, March 11, 2004 - 7:39 pm: |
|
Samba Matanga my broda, at least de only bullet wey go reach me na accidental discharge or stray bullet. I no dey yab you oh, dem no go come find me weda I be looku or lookman |
   
Anonymous (158.94.254.20)
| | Posted on Monday, March 15, 2004 - 6:50 am: |
|
in the name of jesus i beg all of you to stop killing but if you refuse, in the name of god and all the four corners of the earth i command death on the closest member of your family on any other cult men who sheds blood of any other human being, this is from a greiving mother, please try and see, kill another being in the name of your stupid nonesensce |
   
Anonymous (195.92.67.65)
| | Posted on Tuesday, March 16, 2004 - 8:32 am: |
|
samba, i like your style..kep it up maybe some people are reading and learning one or 2 things from your general talks...more grease to your elbow abi na more oil to your elbow. anyway, keep it up...want to read more |
   
Anonymous (195.92.67.65)
| | Posted on Tuesday, March 16, 2004 - 8:36 am: |
|
mr fire and brimstone, if u live in a glass house,...how are you sure that no one in your family be it male or female, is in the frat? the best way out is prayers and not asking God to kill...maybe if that death comes to you first, what will you say? (well as dem talk, dead men dont talk)..take it all to the creator and He will show us a way out!! |
   
Samba Matanga (134.146.9.19)
| | Posted on Tuesday, March 16, 2004 - 8:55 am: |
|
According to Samba Matanga The connection of the politicians listed above is Vikings Confraternity. While Asuquo and Lokpobiri were student members, Nwobodo is the Grand Patron of Vikings |
   
Aye Somebody (81.199.76.141)
| | Posted on Sunday, April 11, 2004 - 5:54 pm: |
|
Da! All this one una dey spray spit confuse unaselves say una dey yan make I tell una...Person don sabi you..Life go tire you.ya dey spray am like nothing dey.something dey o. E better make u just hide urself inshort..DIE!!! cos u rain insults a lot on cool men em.....no be BG's,KK or any other boys scout groups its the AXE MEN.....Egede no dey break....tay tay..Far far..Watch out... Your might regret it.. |
   
Anonymous (80.88.141.19)
| | Posted on Thursday, April 22, 2004 - 8:10 am: |
|
Rugged u Ihear all u're cappings.some of us in the northern zone dey watch wetin dey happen for south o! any day wey we vex game go change o! any how sha keep ur'e identity seriously submarine PEACE FROM THE NORTH EAST arrow person |
   
Anonymous (216.236.201.98)
| | Posted on Tuesday, May 04, 2004 - 1:50 pm: |
|
all of u sef,wetin the worry una dem dey pay busrary 4 the confra dem sef.make una try wkae up jew men dey hustle una dem buy bullet.una bi fools |
   
keembash (62.3.255.219)
| | Posted on Thursday, May 20, 2004 - 7:47 am: |
|
I cannot imagine the immaturity of some of you frat men. There's alot more to life than violence, i think you all just need a re-education, or should i say reorientation. and i'm refering to all frat men. Anyway Greetings to you all, be u an axeman, marphite, buka, airlord, kk, vikky and nuff respect to all the other frats that i didn't mention, i am a world airlord from the great oluyole . i'm currently resident in england, and i stumbled across this forum this morning, and to be honest i'm impressed with most of what i've read. i think we all need to come together to make confraternities a positive force in the society. we all know that the situation in Nigeria is depreciating by the minute, and we the educated and proven rugged ones that are supposed to fight for the rights of the masses are foolishly fighting amongst ourselves. Like rugged outlaw dawgg said confraternities in the civilised world are a force to reckon with, why can't we in Nigeria emulate such behaviour? We really need to get our priorities right, all those rugged men from the different frats whose lives were so foolishly cut short due to our inability to comprehend what is right from what is so terribly wrong, i'm sure you'll all agree that it was not worth the fuss. Guys, you are all highly rugged, lets test our wits like real men, lets stop the violence and start the reconstruction of all the confraternities. from there we can make Nigeria a better and greater nation than any of us can imagine. |
   
GHOSTS (216.139.170.238)
| | Posted on Saturday, June 05, 2004 - 2:29 pm: |
|
soldiers dont talk we are built to burn and consume.so if u think u can get anywhere by running ur mouth,u r only putting ur life in fire.stay rugged and dogged 4 eva |
   
GHOST friend (209.159.170.162)
| | Posted on Saturday, July 10, 2004 - 3:45 pm: |
|
GHOSTMAN,U ARE finished.BETTER CHANGE UR LIFE OR U GO JUST YAMUTU 4 NOTHN |
   
Anonymous (192.116.66.244)
| | Posted on Thursday, July 29, 2004 - 10:15 am: |
|
make una try stop this wahala wey dey on campus seek for peace |
   
godbuddy (193.220.64.109)
| | Posted on Saturday, September 11, 2004 - 2:51 pm: |
|
ghost friend, dont play with fire or u will be burnt.omni ghosts i dey feel u.troway. flame |
   
Pastor4 runsmen (212.199.108.130)
| | Posted on Saturday, September 25, 2004 - 12:14 am: |
|
2 all ayes,aloras,aros,ahoys,kawos.. The solution to confra is Christ Jesusaccept Him & He will 4give U,ur life will no longer be doomed 4 Hell fire My guyz una no be small pikin again O, flat men they do +ve things with them lives, no be every body be runs man O.Jesus loves u accept b4 it's 2 late.(John1:10,3:3,16,Romans10,8-13).Peace in Jesus name |
   
douglas (80.179.249.86)
| | Posted on Monday, October 11, 2004 - 2:57 pm: |
|
fuck samba . |
   
CUT CASSETTE (80.179.249.86)
| | Posted on Wednesday, October 13, 2004 - 8:22 am: |
|
godbuddy, i dey with u any body wen no take time fire go burn am,keep the flame burning, OMNI CAMELION |
   
S M C (80.179.249.86)
| | Posted on Wednesday, October 13, 2004 - 8:23 am: |
|
GODBUDDY, AWAHUDA FAMILY SALLUTE YOU |
   
S M C (80.179.249.86)
| | Posted on Wednesday, October 13, 2004 - 8:25 am: |
|
DUGGEDITY IS OUR WATCH WORD |
   
SAMBA THE BUTCHER (212.100.67.144)
| | Posted on Thursday, October 14, 2004 - 11:01 am: |
|
AYE BALCK AXE.NA WAO FOR UNA OH UNA NO EVEN WARN UNA BOYS FOR UNILAG THEM THEY FUCKUP WITH VIKIE BOYS WEY GO CLEAN UNA CLESAN COMOT FOR THE SKOOL.ABI UNA THINK SAY \NA UNA GET GUN PASS.IF THEM NAK UNA FINISH I GO USE MY MEN TAKE CLEAN YOUR BONES.THANK GOD THAT YOU ARE GETTING TO HEAR THIS OH.VOKE AND DELE AND SEGUN,MAKE UNA COOL TEPMER U JUS MIGHT GET YOUR REVENGE COLD FORM THE VIKING MEN. CEE LORD ONE |
   
Anonymous (80.88.153.181)
| | Posted on Friday, October 15, 2004 - 9:40 pm: |
|
ALL AXE MEN, SHAME BE UNTO UNA, SO E DON REACH UNA TO THE BLEND AREA BOYS, NA WAA FOR UNA. UNA DE GO MOTOR PARK THE HUNT FOR JUU AGBORO TO BLEND. -------------------------------------------------- ARROWWWWWWWWWWW MATEEEEEEEEEEEEE SUPREMASY IS ACHIEVED NOT THRU VIOLENCE; VAHALA RUGGED MATE, |
   
NO I.D (216.139.185.48)
| | Posted on Friday, October 29, 2004 - 9:14 pm: |
|
WE DO NOT CHALLANGE BUT WE ACCEPT CHALLANGES,WE HAVE THE FULL MAP OF NIGERIA IN OUR HANDS.WE DO NOT KILL BECAUSE WE ENJOY KILLING,WE KILL WHEN WE ARE PUSHED TO THE WALL, WE KILL MORE THAN EXPECTED.WE ARE THE VIKINGS, THE DEFENDERS OF THE UNIVERSE . |
   
kraseman (216.139.185.48)
| | Posted on Friday, October 29, 2004 - 9:51 pm: |
|
UNA WE SABI CONFRA MAKE UNA CHANGEOOOO. no be say i go com use this opportunity advertise my up-coming album titled DEAD-DECAY-SHUN/eeeehe,anyway sha na rock music,abi u dey crase why u feel say person no fit do rock for nigeria .or abi na mi dey crase?anyhow sha i still dey cook kam 4 studio,you fit check my web site sha http://krossroad4life.tripod.com if u reach there send me mail. Abeg make una stop to dey fight una wey be confra men,make una dey do better thing wey go make nigeria better.THE ONE WEY SAY CONFRA BAD MAKE E KEEP QUIET,THE ONE WAY SAY E GOOD MAKE E CHANGE EEHEEEE. |
   
peace_be_unto_you (peace_be_unto_you) New member Username: peace_be_unto_you
Post Number: 2 Registered: 11-2004 Posted From: 69.195.115.11
| | Posted on Thursday, November 18, 2004 - 1:25 pm: |
|
My bothers it touches my hart to send this message across u all that are cult members. I tried to search the history of in Nigeria and how it starts. I first visited the pirate confraternity web site .on the site I read the history and the reason why it was formed by Wole and other 6 men. The pirate claim to be fighting against the cornelian masters and for the right of the citizens. It sounds right ,I agreed but what I saw on the site made me to disagree. I saw 7 men standing one holding a poster of a skull the rest was looking haggard with swords .Does that shows a sign of peace or violence .They all looks intimidating and wicked if I may put it this way. They went ahead to bear the name pirate ,sea robbers ,reckless men .it was built on a military from. The motto Orders is Orders ,sounds hard and mean .I would have prepare ,[united we Stand]And many of them started going by different bad names to intimidate other students e.g. Ahoy -Captain blood ,Ahoy Dragon of the high sea. Ahoy killer. All this name doesn’t sound good. From the same group of another set of hoodllums jumped out and said they are buccaneer and that they are have the same objective with the Pirate. The question is do they have the same objective and the Buccaneers broke out? This, I call the genesis of enmity between Nigeria school confraternity. Pirate confraternity will never be happy with their members that split out and so the so called Buccaneers won’t be happy with them. The Buccaneer ,said it no prise no pay .What are you prising and what are you paying for? that motto ,motivates violence ,one of their exco name is [kms] which means killer and maker of soul ,is he God? All this are call for violence .The buccaneer sign which is skull and two cross bones and two daggers that is dripping blood means what? The answer is Violence. In 1974 another group of bandicts pumped out from the eastern part of Nigeria known as the supreme Vikings confraternity ,after the Nigeria civil war. On a motive to revote against any other military war in the country ,like they claim. Turns out to be deadly and very violence .That they claim to stand against the military, tells that it was built to be a warship. They have their motto blood for blood ,is a call for chaos . Early 70s another group of tribalist came out from the west known as the eyie ,the claim to be sport loving men in school but, it`s a tribal Confraternity built to intimidate the none Yoruba students in school and for the westerns not to loose the student union political post. Early 80s A group known as NBM Neo black men movement aka black axe[ayes] was form in Edo, on a claim that they are fighting for black race. I disagree, they are not ,it was formed by some group of nonchalant students who felt that they can’t stand intimidation from other cult members ,eg Pirate ,Buccaneers and Mafia. That NBM use the word “go into the world and cause problem for ur brother must surely die” proofs their motives wrong. And they are one of the deadly and the most violence cult in Nigeria today. The politicians have taking cult to the peak, the police have made it a business zone, where they trade their guns and bullet ,The founders have over look their cankerworm ,the government don’t think is a problem. The Government should be care over this issues ,because the future of Nigeria is in jeopardy . The founders of these cults are still alive and that they are alive is the only chance Nigerian`s still have to stop or control it. They are the only people that will call this young men to order because they are been seen as god fathers .These young men will not listen to any other person apart from these people. My bothers if you know the one you form please try and call them to order. Obasanjo can not call them to order ,even pope John Paul. Please! For seek the of our grate Nigeria and her future let all hands be on deck to face this, To fight this boys hard is not the right way. Let the men who gave them the orientation, try to reorient ate them. Only he who locks the door can unlock it!!. Let Make a change. } |
   
daflexxy (daflexxy) New member Username: daflexxy
Post Number: 4 Registered: 11-2004 Posted From: 62.56.236.216
| | Posted on Monday, November 29, 2004 - 11:10 am: |
|
na only 1 message u get 2 give out ..we readers are getting bored |
   
peace_be_unto_you (peace_be_unto_you) New member Username: peace_be_unto_you
Post Number: 20 Registered: 11-2004 Posted From: 69.195.115.11
| | Posted on Monday, November 29, 2004 - 3:19 pm: |
|
U CAN NOT ONLY BE READING TRY AND CONTRIBUTE TOO. |
   
pcnemesis (pcnemesis) New member Username: pcnemesis
Post Number: 1 Registered: 11-2004 Posted From: 212.100.251.149
| | Posted on Monday, November 29, 2004 - 6:03 pm: |
|
Mr Peace be unto you, I have read your write-up not once not twice but many times over and each time I stop myself from critisizing because you have a message that needs to be heard. This time however, I can not resist the urge to correct the many false or erroneous information that all may know the truth 1. The photo of the Original seven on the PYRATES (note the spelling!) website, shows not haggard dressing, but because it is in black & white and is obviously very old, it seems so. The clothes are not torn, and history has it that most of them wore primary colours (ie Yellow, Red, Blue as well as black and white). This would not have looked haggard but very bright and eye catching. 2. "Odas is odas" is a sign of discipline and does not have to mean a hard end to a means 3. The Buccanner motto actually is "Blud for Blud" and their insignia is a skull with UNCROSSED bones to either side of the skull and a dagger underneath it 4. The Buccanneers did not just jump out of the Pyrates, but broke away due to infighting between a Capone that resisted being disciplined and his disciplinarians. 5. The Vikings motto actually is "Dotty na Dotty" (and not blood for blood). i.e a crime is a crime and could be a noble motto away from the bloodshed that you presume 6. Although the Name Eiye is a yoruba word for bird and connotes a tribalistic mindset, the confraternity is made up of all tribes in Nigeria and is just as cosmopolitan as all other confraternities 7. The Neo Black Movement was formed in the 1970's and at that time in Uniben there was only the Pyrates within the campus (Buccanners also arose at the same time and as such would not have been an overiding reason for the NBMs formation (Incidentally both groups - NBM and Buccanners recruited from the same pool of people and those founding members of both groups in Uniben could have belonged to either group) 8. The Motto of the NBM is "Social Justice and equality for all" and not 'go into the world and cause problem for ur brother must surely die' as you quoted. Another more eye catching (excuse the pun) for the NBM at the time of inception was the Biblcal law of Moses "An Eye for and Eye" I hope the corrections above are noted by all and anyone is free to their opinion as long as they do not misrepresent facts. The second part of your write-up deals with solutions, again a noble course to follow, however it is very Naive to assume that the founders of these confraternities can control their members. I have worked tirelessly over the last two years preaching peace on this forum, I have gone into the field and spoken to young men in Yabatech, Unilag, Lagos, Ibadan, Asaba, Abuja, London, Berlin, Turin, Madrid and sent messages to many other places such as Onitcha, Enugu, Owerri, Benin about the need to co-habit and use dialog as a resort to avoiding conflict, but as many as have heard this message, their are multitudes that have not. I speak to on a regular basis Eiye men, Vikings, Buccaneers, Axemen, Pyrates Maphites and invite them into my home as well as celebrate with them their milestones in life. We need to Shout out this message that we can co-exist A bigger part of the problem is society has changed and the values we had in the 1950s, 60s, 70s, 80s, 90s, and even 2000 are almost rendered obsolete. The larger socity in the world is a lot more violent, not only in Naija but the world over. Go to New York, California, London, Birmingham, Port Harcourt or any other City or town anywhere in the world and you are just as likely to be injured by a violent crime. Ask Sankara Rata what he did to warrant the treatment meted out to him by Eiye boys of Laspoly and see what his response will be. Until we start to actually carryout programmes that will alleviate poverty and give the youngsters mentors that they will look upto, violence and prostitution in our Higher institutions and larger society will continue. I beg Make we begin dey talk about solutions and announce our successes as well as failures, for only then will we learn from each others mistakes Pcnemesis |
   
koncerned (koncerned) New member Username: koncerned
Post Number: 11 Registered: 1-2005 Posted From: 80.129.90.29
| | Posted on Tuesday, January 25, 2005 - 12:40 pm: |
|
To all runsmen of all denomination nuff respect to all man. I came accross something I need to share with all man on the internet. Please go to http://www.libertas.demon.co.uk/ . Go through the whole site, read and digest everything. It is something that concerns all of us. Bear in mind that the author of that web site is a British and one time ex deputy governor-general of Nigeria. To all AveSirs I say Blaze on tight and safe. This Nigeria wey we de see na 419 |
   
victorchikelue (victorchikelue) New member Username: victorchikelue
Post Number: 14 Registered: 1-2005 Posted From: 24.167.209.94
| | Posted on Tuesday, February 01, 2005 - 11:03 am: |
|
Koncerned:- Ur website author is a nonentity.Why do u make a fool of urself over and over again? Nigeria owes much to the Britis and u complain.It is not good. Email me at victorchikelue@hotmail.com if u want some of this my instruction how to avoid ur fool. Victor Chikelue (alias INSPECTOR) |
   
koncerned (koncerned) New member Username: koncerned
Post Number: 12 Registered: 1-2005 Posted From: 80.129.86.37
| | Posted on Friday, February 04, 2005 - 12:45 am: |
|
no be your fault. you no go school. |
   
victorchikelue (victorchikelue) New member Username: victorchikelue
Post Number: 18 Registered: 1-2005 Posted From: 24.167.209.94
| | Posted on Friday, February 04, 2005 - 10:29 am: |
|
How do we see as men when u piss u bodi so O! |
   
confra_world (confra_world) New member Username: confra_world
Post Number: 7 Registered: 2-2005 Posted From: 70.25.144.180
| | Posted on Friday, February 04, 2005 - 11:31 am: |
|
2004 confra rating 1]Best conffraternity of the year.[pyrate confraternity] 2]The Worst and the most violence confraternity of the year.[Neo black men movement.{axe men} 3]peaceful confraternity of the year[Jurist] 4]most discipline confraternity of the year [Blood Brothers]{22} 5]The Most notorious and the most aggressive confraternity of the year .[De supereme Vinkings confraternity] 6]most miss conduct confraternity of the year .Eiye confraternity] 7]most women slaves confraternity of the year .[Buccaneer confraternity] 8]The most diplomatic confraternity of the year.[Maphites] 9]The most slient confraternity of the year.[Mafia] 10]most tribal confraternity of the year.[KK] From this you people will find out ,there is no future in Nigeria Confraternity.Please shun Violence. This rating was made by Nigeria confra men ,on a TV show ,it was on a Campain to stop Violence. |
   
scopeslord (scopeslord) New member Username: scopeslord
Post Number: 1 Registered: 2-2006 Posted From: 81.199.50.27
| | Posted on Friday, February 24, 2006 - 10:16 am: |
|
ur all sick |
   
ibk New member Username: ibk
Post Number: 2 Registered: 4-2007 Posted From: 209.159.164.170
| | Posted on Tuesday, April 10, 2007 - 8:10 am: |
|
I AGREE WITH YOU THIS GUY IS ILL |
   
sticky Junior Member Username: sticky
Post Number: 47 Registered: 1-2005 Posted From: 41.220.73.130
| | Posted on Thursday, April 12, 2007 - 1:49 pm: |
|
the guy is a little bit correct,just that he is not correct about BAN they are the best,they are not violent just like the pirates,they love women and women also hunt for them thats why they are the finest species,they dont enslave them neither are they slaves to them.they are not cultist,they have a destination,they shun violence they have donated alot to the mther less babies,they helped in getting rid of grugs in the society.keep it real |
|